Right Here - 2Face Idibia


Voter pour Right Here :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de 2Face Idibia - Right Here


Echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here

Imprimer Right Here - 2Face Idibia

Video de 2Face Idibia - Right Here

Traduction de 2Face Idibia - Right Here

Echo na wetin je vais faire
pour te faire voir dire mon amour pour toi na real
bébé c'est vrai
écho viens viens
bébé c'est un bon espoir
écho viens viens
Je ne veux pas de ce jeu
ne sois pas aujourd'hui
non, laisse ton amour s'en aller
bébé c'est ici
bébé c'est ici

J'étais faible quand tu as dit que tu devais y aller
gouttes de larmes pleurant comme un flux puissant
mais tu t'es retourné et tu as dit que tu m'aimais tellement
comment pourrais-je te laisser partir
oh non non non non non non non
désolé je te fais pleurer
parlons de ces jours et de la façon dont nous jouions
Je réécris mes mots
fille tu sais sey na ton amour je dey toujours ils pensent

na wetin je vais faire pour vous faire voir
dis mon amour pour toi na real
bébé c'est vrai
écho viens viens
bébé c'est un bon espoir
écho viens viens

s'il vous plaît ne partez pas
oh je t'aime tellement
genoux pliés, il y a plus à montrer
pas besoin d'avoir peur
Je ne te laisserai pas tomber
car depuis que tu es ici ma vie a été changée bébé

désolé je te fais pleurer
parlons de ces jours et de la façon dont nous jouions
Je réécris mes mots
fille tu sais sey na ton amour je dey toujours ils pensent

na wetin je vais faire
pour te faire voir dire mon amour pour toi na real
bébé c'est vrai
écho viens viens
bébé c'est un bon espoir
écho viens viens
Je ne veux pas de ce jeu
ne sois pas aujourd'hui
non, laisse ton amour s'en aller
bébé c'est ici
bébé c'est ici

dis wetin je vais faire
wetin je vais dire
pour faire de ton amour e pas de waka loin
si jamais je dis un mensonge walahi je fais kpai
Je suis tellement désolé bébé walahi talahi
Je ne te ferai jamais porter un autre froncement de sourcils
tout ce que tu veux faire
tu sais que je serai abattu
Je te ferai plaisir tous les jours de la fête
Je te ferai sentir comme la reine avec la couronne

désolé je te fais pleurer
parlons de ces jours où nous jouions
Je réécris mes mots
fille tu sais sey na ton amour je dey toujours ils pensent

na wetin je vais faire
pour te faire voir dire mon amour pour toi na real
bébé c'est vrai
écho viens viens
bébé c'est ici
écho viens viens
Je ne veux pas de ce jeu
ne sois pas aujourd'hui
non va laisser ton amour filer
bébé c'est ici
bébé c'est juste ici, ici, juste elle
Je ne veux pas de ce jeu
ne sois pas aujourd'hui
non, laisse ton amour s'en aller
bébé c'est ici
bébé c'est ici

voient, ils peuvent dire ce qu'ils veulent dire
ils peuvent faire ce qu'ils veulent
peu importe parce que je t'aime
et je ne placerai personne d'autre au-dessus de toi
oh mon bébé si tu vas bien
et ça ne me fait pas de souci
Je ne ferai jamais rien pour te faire du mal
Je ferai mon truc mon monde autour de toi

wetin je vais faire
la musique de kenni
e don tey no be today
wetin je vais faire
2face voir je ne tey pour ce jeu
ne sois pas aujourd'hui
wetin je vais faire
ne sois pas aujourd'hui
allez viens bébé
na wetin je vais faire
wetin je vais faire
na wetin je vais faire
wetin je vais faire
ici même ici c'est ici

Commentaires sur 2Face Idibia - Right Here

Aucun commentaire sur Right Here pour l'instant...

Commenter la musique de 2Face Idibia - Right Here

D'autres titres de 2Face Idibia

Thématique sur la chanson : Right Here de 2Face Idibia

Haut de page