Pako - 2Face Idibia


Voter pour Pako :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de 2Face Idibia - Pako


[Intro]
Na so (x6). Ok now. We don come
again (x3). Eh, eh.
[Chorus]
{If you good you be pako o. If
you bad, you be suegbe} x2. Hey,
hey, hey. {We don come again, we
don come to scatter the place again.
We don come to make some funky noise
again. So throw your hand in the
air, have no fear} x2.

[Verse 1]
See, make way. Every parse guy.
Make una rise. All dem we no arise,
we go kribotomize. To be precise,
we go dey markanamise. All men
wey tries, you step upon me shoe
size. Realize we no come to terrorise.
This overnight, I just come to
revolutionise. Naija music sing
it man, it universalise. If you
go achieve man, right in front
of your eyes. When the music on,
I see the light. We go leave it on
till I see the sunrise. We no go
compromise. So make you clear
up for jaga-jaga. I say everybody
scatter-scatter.

[Repeat chorus]

[Verse 2]
Make I tell you about the place
wey we dey come from. Person wey
dey groove dey move the gum-gum.
Person wey dey dull dey dance with
dem bumbum. Person we dey dance
don feel like e dey burn. Person
wey dey peep dem always on the run.
Whether you ugly or you handsome.
Nobody go come dey ask you for some
ransome. Even if you like you go
feel like you be don. Everywhere
you look, every single junction.
People dey happy dem just dey function.
Dem go dey holla oyi eh, to the sing.
Person go dey craze, until the
break of dawn. Carry the craze
from Naija to Jadon. Mix am together
in a peaceful kingdom. United
nation, don?t mention. If your
mouth dey smell, make you lick
tomtom. If you want to chuk, make
you use condom. No forget where
you dey come from. Hy! See na spoil
we spoil, we no dey thief.

[Repeat chorus]

[Bridge]
I smell fun in the air. Now
tell me some good boy alright somewhere,
everywhere. I see party everywhere.
That means say no be small jolly
we go jolly for this year. {Just
close your eyes, fantasize, visualize,
it feels good to be pakolise} x2


[Repeat chorus till fade]

Imprimer Pako - 2Face Idibia

Video de 2Face Idibia - Pako

Traduction de 2Face Idibia - Pako

[Intro]
Na so (x6). OK maintenant. Nous ne venons pas
à nouveau (x3). Eh, eh.
[Refrain]
{Si vous êtes bon, soyez pako o. Si
vous êtes mauvais, soyez suegbe} x2. Hey,
hé, hé. {Nous ne revenons pas, nous
ne venez pas disperser à nouveau l'endroit.
Nous ne venons pas faire du bruit génial
encore. Alors jetez votre main dans le
l'air, n'ayez pas peur} x2.

[Verset 1]
Voyez, faites place. Chaque gars d'analyse.
Faites monter una. Tous nous ne surgissons pas,
on va kribotomiser. Pour être précis,
nous allons dey markanamise. Tout les hommes
wey try, you step on me shoe
Taille. Sachez que nous ne venons pas pour terroriser.
Cette nuit, je viens de
révolutionner. Naija musique chante
l'homme, il universalisent. Si vous
allez atteindre l'homme, juste devant
de vos yeux. Quand la musique continue,
Je vois la Lumière. On va le laisser
jusqu'à ce que je vois le lever du soleil. On ne va pas
faire des compromis. Alors clarifiez-vous
pour jaga-jaga. Je dis tout le monde
scatter-scatter.

[Repeter le refrain]

[Verset 2]
Faites que je vous parle de l'endroit
wey we dey come from. Personne wey
dey groove dey déplace le chewing-gum.
Personne wey dey dull dey dance avec
dem bumbum. Personne que nous dansons
ne vous sentez pas brûler. La personne
wey dey peep dem toujours en fuite.
Que vous soyez laid ou beau.
Personne ne vient te demander
rançon. Même si vous aimez vous allez
sentez-vous comme être don. Partout
vous regardez, chaque jonction unique.
Les gens dey heureux dem juste fonction de dey.
Dem go dey holla oyi eh, pour chanter.
La personne devient folle jusqu'à ce que le
aube. Porter l'engouement
de Naija à Jadon. Mélanger suis ensemble
dans un royaume paisible. Uni
nation, ne mentionnez pas. Si ton
bouche dey odeur, vous faire lécher
tomtom. Si vous voulez chuk, faites
vous utilisez un préservatif. Non, oublie où\nvous venez dey. Hy! Voir na spoil
nous gâtons, nous aucun voleur.

[Repeter le refrain]

[Pont]
Je sens l'amusement dans l'air. Maintenant
dites-moi un bon garçon bien quelque part,
partout. Je vois la fête partout.
Cela signifie dire non, soyez petit joyeux
nous allons gaiement pour cette année. {Juste
fermez les yeux, fantasmez, visualisez,
ça fait du bien d'être pakolise} x2


[Répéter le refrain jusqu'à la décoloration]

Commentaires sur 2Face Idibia - Pako

Aucun commentaire sur Pako pour l'instant...

Commenter la musique de 2Face Idibia - Pako

D'autres titres de 2Face Idibia

Thématique sur la chanson : Pako de 2Face Idibia

Haut de page