Danger - P-Square


Voter pour Danger :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de P-Square - Danger


oh oh oh
see me see wahala eh
wahala dey(x4)
wahala dey ohhhh(x3)
wahala dey eh

Verse 1

As you dey enter
na so some people just dey mental
cause them dey feel this instrumental
everybody to the center

omo wahala dey
wahala dey
wahala dey
hala dey

them say P Square we don dey yarn again
yarn again
we just dey boast we com dey rhyme again
rhyme again
from naija we don dey play away
omo wahala dey

Chorus

I dey see danger
danger wahala dey
you go see danger
danger wahala dey
omo see danger
danger wahala dey
we dey see danger
danger wahala dey

wahala dey ohhhh(x8)

Verse 2

If them dey doubt our agenda
make them go check our calendar
na different countries we dey enter
from january to december.

omo wahala dey
so make you remember
remember say
na baba God be dey defender
defender eh
we no retreat we no surrender
surrender eh
make we tell them back to sender eh

omo wahala dey
wahala dey
wahala dey
hala dey

them say P Square we don dey yarn again
we just dey boast we com dey rhyme again
from naija we don dey play away
omo wahala dey

Chorus

I dey see danger
danger wahala dey
you go see danger
danger wahala dey
omo see danger
danger wahala dey
we dey see danger
danger wahala dey

omo
wahala dey ohhh(8x)

Bridge

Aïe!
E don tey
wey we dey hustle make we enter
we say them no go gree say we be stranger
them say we come from jail we no be members
see where we dey today
no be today
anything wey them like them do don´t let it get in your way
the bad things them I do you see them fade away
them say you say who say
na them go taya eh
we still dey hammer eh.
see me see wahala eh

them say P Square we don dey yarn again
we just dey boast we com dey rhyme again
from naija we don dey play away
omo wahala dey

see danger(x7)

Imprimer Danger - P-Square

Video de P-Square - Danger

Traduction de P-Square - Danger

Oh oh oh
me voir voir wahala eh
wahala dey (x4)
wahala dey ohhhh (x3)
wahala dey eh

Verset 1

Alors que vous entrez
na donc certaines personnes juste dey mental
les faire sentir dey cet instrument
tout le monde au centre

omo wahala dey
wahala dey
wahala dey
hala dey

les disent P Square nous enfilons à nouveau le fil dey
fil à nouveau
nous nous vantons juste dey nous com dey rimes à nouveau
rime encore
de naija nous ne jouons pas
omo wahala dey

Refrain

Je vois le danger
danger wahala dey
tu vas voir le danger
danger wahala dey
omo voir le danger
danger wahala dey
on voit le danger
danger wahala dey

wahala dey ohhhh (x8)

Verset 2

S'ils doutent de notre programme
les faire aller consulter notre calendrier
na différents pays dans lesquels nous entrons
de janvier à décembre.

omo wahala dey
alors souviens toi
souviens-toi de dire
na baba God be dey defender
défenseur eh
nous ne reculons pas nous ne nous rendons pas
se rendre hein
faisons-nous leur dire à l'expéditeur hein

omo wahala dey
wahala dey
wahala dey
hala dey

les disent P Square nous enfilons à nouveau le fil dey
nous nous vantons juste dey nous com dey rimes à nouveau
de naija on ne joue pas
omo wahala dey

Refrain

Je vois le danger
danger wahala dey
tu vas voir le danger
danger wahala dey
omo voir le danger
danger wahala dey
on voit le danger
danger wahala dey

omo
wahala dey ohhh (8x)

Pont

A?e!
E don tey
wey we dey hustle make we enter
nous leur disons non allez dire que nous sommes étrangers
les disent que nous venons de prison, nous ne sommes pas membres
voir où nous mourons aujourd'hui
ne sois pas aujourd'hui
quoi que ce soit comme eux ne le laisse pas se mettre sur votre chemin
les mauvaises choses que je fais vous les voyez disparaître
les disent que vous dites qui disent
na eux vont taya eh
on martèle encore hein.
me voir voir wahala eh

les disent P Square nous enfilons à nouveau le fil dey
nous nous vantons juste dey nous com dey rimes à nouveau
de naija nous ne jouons pas
omo wahala dey

voir le danger (x7)

Commentaires sur P-Square - Danger

Aucun commentaire sur Danger pour l'instant...

Commenter la musique de P-Square - Danger

D'autres titres de P-Square

Thématique sur la chanson : Danger de P-Square

Haut de page