Bizzy Body (remix) - P-Square


Voter pour Bizzy Body (remix) :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de P-Square - Bizzy Body (remix)


INTRO
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
every body eh
Its the Weird MC
eh eh eh [this is the remix] (x3)
eh eh eh

VERSE 1
:: Weird MC
Ok now
bring it on now
Here we go now
With the flow now [huh]
Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya

:: P Square
See them, see them
them done come back again now
I beg you sister, abi you get one
agenda
Why you put me in between the middle
of the center
cos me no like no pretender

HOOK
So make you stop to dey look
and start to dey groove
Peter and Paul them be one no be
two
Remember say them get gbedu [oh
oh]
Wey go make you soji [oh oh]
I love your boom boom bare
you make me really wanna touch
your ware

When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

CHORUs
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh

Somebody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Everybody say
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Rudeboy

VERSE 2 :: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey
feel me
You dey soji Mr. DeeJay
you dey kill me
Wine up your body
if you dey dig me
So make you tease me, tease me
till I lose control
cos your know why, my sister,
we go commit murder
Who be the bagger wey say we no
dey go further
Tell am say we no dey bother [eh]
Who be the bagger wey say we no
dey go further
tell am say we no be losers, we
dey shun now
move up your body with your bizzy
body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

E yago l'ona
Weird MC dey come

VERSE 3 :: Weird MC
What you gonna do
where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body
now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh

:: P Square
Who be the bagger wey say we no
dey go further
tell am say we no be losers, we
dey shun now
move up your body with your bizzy
body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

Imprimer Bizzy Body (remix) - P-Square

Video de P-Square - Bizzy Body (remix)

Traduction de P-Square - Bizzy Body (remix)

INTRO
Nous vous ramenons à nouveau
Un remix
Avec ton corps bizarre hein
Yo P
chaque corps hein
C'est le MC bizarre
eh eh eh [c'est le remix] (x3)
eh eh eh

VERSET 1
:: Weird MC
OK maintenant
amène-le maintenant
On y va maintenant
Avec le flux maintenant [huh]
Peter, Paul et Shola
Ce na frais de naija
Oya

:: P Square
Les voir, les voir
ils ont fini de revenir maintenant
Je t'en supplie s?ur, abi tu en as un
ordre du jour
Pourquoi tu me mets entre le milieu
du centre
car moi pas comme pas de prétendant

CROCHET
Alors fais que tu t'arrêtes pour regarder
et commencer à groover
Pierre et Paul les un ne soient pas
deux
N'oubliez pas de leur dire qu'ils obtiennent gbedu [oh
Oh]
Wey va te faire soji [oh oh]
J'adore ton boum boum nu
tu me donne vraiment envie de toucher
votre vaisselle

Quand tu t'accroches au club oh
Donnez-leur une course oh
Donnez-leur un saut oh

Refrain
Avec ton corps bizarre hein
Vous allez soji eh
Tout le monde hein
Bouge ton corps hein
Avec ton corps bizarre hein
Vous allez soji eh
Tout le monde hein
Bouge ton corps hein

Quelqu'un dit
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]
Tout le monde dit
oh oh, oooh ooooh oooh
[oh oh, oooh ooooh oooh]

Garçon impoli

VERSE 2 :: P Square
Nous avons ramené le remix
Tout le monde dans le club, una dey
me sens
Vous dey soji M. DeeJay
tu me tues
Vin de votre corps
si tu me creuses
Alors fais-moi me taquiner, taquine-moi
jusqu'à ce que je perde le contrôle
parce que tu sais pourquoi, ma s?ur,
on va commettre un meurtre
Qui est le bagger que nous disons non
aller plus loin
Dis-moi que nous ne dérangeons pas [eh]
Qui est l'ensacheur, nous disons non
dey aller plus loin
Dis-moi que nous ne sommes pas des perdants, nous
dey évite maintenant
monte ton corps avec ton bizarre
tonnerre de corps
Gbosa
Gunshot oh, replace another

CROCHET DE RÉPÉTITION

REPETER LE REFRAIN

E yago l'ona
Bizarre MC dey viens

VERSE 3 :: MC bizarre
Que vas-tu faire
où tu vas te cacher
Quand tu veux montrer
Toute sorte d'ambiance
Nous avons tellement détruit le club
Nous voulons déplacer votre corps bizarre
maintenant
Kini mo wi, kini mo so
Bouge ton corps
Gardez-le plus près
Pas d'ennui, pas de glocking
Pas de calage, pas de secousses
Je viens juste de vibrer
Ne sois pas moi oh
Ijo ya oh

:: Place P
Qui est l'ensacheur, nous disons non
dey aller plus loin
dis-je dis que nous ne sommes pas des perdants, nous
dey évite maintenant
remontez votre corps avec votre bizzy
tonnerre de corps
Gbosa
Gunshot oh, replace another

CROCHET DE RÉPÉTITION

Commentaires sur P-Square - Bizzy Body (remix)

Aucun commentaire sur Bizzy Body (remix) pour l'instant...

Commenter la musique de P-Square - Bizzy Body (remix)

D'autres titres de P-Square

Thématique sur la chanson : Bizzy Body (remix) de P-Square

Haut de page