Sweet Mother - Nneka


Voter pour Sweet Mother :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de Nneka - Sweet Mother


Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.

Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.

When I dey cry, my mother go carry me
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.

When I won sleep, my mother go pet me,
She go lie me well well for bed,
She cover me cloth, sing me to sleep,
Sleep sleep my pikin oh.

When I dey hungry, my mother go run up and down.
She go find me something when I go chop oh.

Sweet mother eheh
Sweet mother ehwoh

When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
She go say instead when I die make she die.

O, she go bed God,
God help me, God help me, my pikin oh.

If I no sleep, my mother no go sleep,
If I no chop, my mother no go chop, she no dey tire eh.

Sweet mother I no go forget you,
Suffer wey you suffer for me.

Sweet mother I no go forget you,
For the suffer wey you suffer for me.

Sweet mother I no go forget you,
For the suffer wey you suffer for me.

When I dey cry, my mother go carry me
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.

Ma mama oh, ma you oh, can bo, oh oh oh, you suffer eh,
You suffer swets, for me oh, you be dives, don't my do,
Yes wishin' no, you broat also, it's too disurt,
Ma mama oh, na you oh, can bo, answer me yeh.

Imprimer Sweet Mother - Nneka

Video de Nneka - Sweet Mother

Traduction de Nneka - Sweet Mother

Douce mère, je ne vais pas t'oublier
Pour la souffrance que tu souffres pour moi.

Douce mère, je ne vais pas t'oublier
Pour la souffrance que tu souffres pour moi.

Quand je pleure, ma mère va me porter
Elle va dire, 'mon pique', tu pleures, pleure, pleure.
Arrêtez, arrêtez, arrêtez, arrêtez, arrêtez de ne plus pleurer

Quand j'ai gagné le sommeil, ma mère va me caresser,
Elle va bien me coucher pour me coucher,
Elle me couvre de tissu, me chante pour dormir,
Dors dors mon pikin oh.

Quand j'ai faim, ma mère va et vient.
Elle va me trouver quelque chose quand je vais couper oh.

Douce mère eheh
Douce mère ehwoh

Quand je suis malade, ma mère va pleurer, pleurer, pleurer,
Elle va dire à la place quand je mourrai la faire mourir.

Oh, elle va au lit Dieu,
Dieu aide-moi, Dieu aide-moi, mon pique oh.

Si je ne dors pas, ma mère ne va pas dormir,
Si je ne hache pas, ma mère ne va pas hacher, elle ne se fatigue pas, hein.

Douce mère, je ne t'oublierai pas
Souffrez que vous souffrez pour moi.

Douce mère, je ne t'oublierai pas
Pour la souffrance que tu souffres pour moi.

Douce mère, je ne t'oublierai pas
Pour la souffrance que tu souffres pour moi.

Quand je pleure, ma mère va me porter
Elle va dire: mon pique, je vous mouille dey pleurer, pleurer, pleurer.
Arrêtez, arrêtez, arrêtez, arrêtez, arrêtez de ne plus pleurer oh.

Ma maman oh, ma toi oh, peux-tu, oh oh oh, tu souffres hein,
Tu souffres des douceurs, pour moi oh, tu es des plongées, ne fais pas moi
Yes wishin 'no, you broat aussi, c'est trop mal,
Ma maman oh, na toi oh, peux bo, réponds-moi oui.

Commentaires sur Nneka - Sweet Mother

Aucun commentaire sur Sweet Mother pour l'instant...

Commenter la musique de Nneka - Sweet Mother

D'autres titres de Nneka

Thématique sur la chanson : Sweet Mother de Nneka

Haut de page