No Time - Bracket


Voter pour No Time :
Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter Voter
Tweeter

Paroles de Bracket - No Time


No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

Imprimer No Time - Bracket

Video de Bracket - No Time

Traduction de Bracket - No Time

Pas de temps hein ah
na support hein
planète singe
.................
peter et paul
dey don kolo hein
na na

Verset 1

Pas de temps hein
c'est pourquoi moi je dis fais je filer tori eh
la chose la chose qui me vexe hein
na la même chose wey dey vex you hein
Pour ce monde, les bons meurent
et pour les mauvais, ils survivront.
Regarde, je n'essaye pas de demander à Dieu pourquoi
e con être comme dire que je perds mon temps
oya tout le monde fait una dey joli eh
faire una jeter les mains en l'air
si tu veux faire du bien
te faire froid hein
sans ça, certaines personnes vont disperser ton cerveau

Refrain

na cette chose que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

Je dis que c'est ce que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

Verset 2

Na cette chose me fait kolo eh
meilleure chose meilleure chose pas dey dernier hein
si tu m'entends,
sans doute moi hein.
Croyez-moi, cette histoire vraie, hein
walahi
tout le monde pas le temps hein
voir notre nom dans le support.
Avant, on fait cette chanson happy day
mais maintenant nous ne comotons pas avec
yori yori hein

Je dis que tout le monde fait una dey joli eh
faire una jeter les mains en l'air
Si tu veux faire du bien,
te faire froid hein
sans cela, certaines personnes vont vous faire sauter la tête.

Refrain

na cette chose que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

Je dis que c'est ce que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

Place P

Se una dey voir
comme peter et paul et bracket
eux ne vont pas
Je me souviens quand nous avons fait gbedu la nuit dernière
eux don kolo
Ils disent que nous ne chantons pas sabi hein
Certains disent que nous ne dansons que nous dansons hein
on ramène un corps bizarre hein
tentation
ils disent na copie copie na copie copie hein
nous y retournons et apportons-moi
et roule hein
avec une bonne vidéo
wetin reste hein?

Refrain

na cette chose que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

Je dis que c'est ce que nous faisons de moi
kolo hein> 3x
cette chose que nous faisons de moi
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (à plusieurs reprises)

Pont

Omo pas de temps
mieux vaut ne pas durer
pas de temps hein
meilleure chose meilleure chose pas dey dernier hein
na support hein
peter et paul don kolo hein
aujourd'hui na aujourd'hui
Si e dey vous yori yori eh
tout le monde fait una dey joli eh

faire una jeter les mains en l'air

si tu veux faire du bien, te faire froid hein
sans elle, certaines personnes vont vous emmener jouer.

[retour au refrain]

Commentaires sur Bracket - No Time

Aucun commentaire sur No Time pour l'instant...

Commenter la musique de Bracket - No Time

D'autres titres de Bracket

Thématique sur la chanson : No Time de Bracket

Haut de page