Voter pour Keep On Rocking :
Voter pour Keep On Rocking :
Yes o! Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Chorus Catch the vibe and get
the feeling Tell me your man that
you are wheeling What I have is
what I am giving I really don't
try to keep the love on line Catch
the vibe and get the feeling Keep
on rocking baby Tell me your man
that you are wheeling Keep on
rocking
darling What I have is what I am
giving Keep on rocking baby I
really
don't try to keep the love on line
Verse 1 As I dey walka dey go Wetin
dey happen na e funky so After
the
show, na the party o The party
go
happen for my end o Even if you
no
be my friend Come and party with
my friends o Shika la koku lepassa
yo So they point and kill, you
go
carry dey go But to say, the blood,
and the blood dey go Police protection
essential o Police protection
go plenty o Wey even if you ready,
you go pon dey go You go start to
dey show yourself o Come to the
center and start a kolo Start
to
be feeling like a monkey o Hey,
jay, jay, like a donkey o Jump
and
touch the ceiling o Help to sing
the singing o I go spread all my
money o I go spread till the end
of the party o Cuz this kind party,
you no know when they go You no
go
know say some joint dey show This
kind party no dey end o This kind
party they must pursue you o
Repeat Chorus
Verse 2 Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey,
jai, check your time e o The party
dey start my end on the dot e o You
no fit afford to be late e ei Na
we
suppose to arrange the place
e
o Hey kena, na true talk na you
dey
talk e o I check my time for the
thing,
eget e faulty o Make you see as
the
thing dey delay o You go think
say
na 8 edey knack e o Oya, enter modo
make we start dey go Before 2Face
start dey bore me o Oga friend,
take the phone, make you call
am
o Make I call am, tell am, say we
dey come e o Make he no be like say
we don lost e o Tubaba, nolele,
he go sing the show But the hoda
be plenty for road e o Which kind
yawa be this e o Thank God, we don
reach the party o Just in time,
which you tell us, them start
the
show All the boys be the dem, dey
flex o I leke leke dey play for
the
kwan di yo Oya, pass me the bottle
and suck the yaro Make I start
dey
quaff e o Quaff and quaff till
the
end e o Kolo, quaff, me sef, I go
quaff e o
Repeat Chorus
Verse 3 See, it is allowed to get
naughty in this plantation,
tonite
(2x) But you got, you got to do
your
God some glory Try to come without
a gun Do you God some glory, try
to come without a gun Get yourself
a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come
without a gun Catch the vibe and
get the feeling Tell me your man
that you are wheeling
Repeat Chorus till fade
Oui o! Rien ne se passe! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Oui o!
Chorus Saisissez l'ambiance et obtenez
le sentiment Dis-moi ton homme que
vous roulez Ce que j'ai
ce que je donne, je ne le fais vraiment pas
essayez de garder l'amour en ligne
l'ambiance et obtenir le sentiment Gardez
sur bébé à bascule Dis-moi ton homme
que vous roulez Continuez
balancement
chéri Ce que j'ai est ce que je suis
Donner Keep on rocking baby I
vraiment
n'essayez pas de garder l'amour en ligne
Verset 1 Comme je le fais de Walky dey Wetin
dey arrive na e funky donc après
les
montrer, na la fête o La fête
aller
arriver pour ma fin o Même si vous
non
soyez mon ami Venez faire la fête avec
mes amis o Shika la koku lepassa
yo Alors ils pointent et tuent, vous
aller
porter dey go Mais pour dire, le sang,
et les Blood Dey vont Protection policière
essentiel o Protection policière
allez beaucoup o Wey même si vous êtes prêt,
vous allez pon dey go Vous allez commencer à
montrez-vous o Venez au
centrer et démarrer un kolo Start
à
se sentir comme un singe o Hey,
geai, geai, comme un âne o Saute
et
toucher le plafond o aider à chanter
le chant o je vais répandre tout mon
l'argent o je vais me propager jusqu'à la fin
du parti o Cuz ce genre de fête,
vous ne savez pas quand ils vont vous non
aller
savoir dire un spectacle de dey conjoint Cette
bonne fête sans fin o Ce genre
partie, ils doivent vous poursuivre o
Repeter le refrain
Verset 2 D'accord, comme nous le prévoyons avant
Na dans nous commot de gipsy o Hey,
jai, vérifiez votre temps e o La fête
dey commence ma fin sur le point e o You
pas apte à être en retard e ei Na
nous
suppose d'organiser l'endroit
e
o Hey kena, na true talk na you
dey
parler e o je vérifie mon temps pour la
chose,
eget e défectueux o vous faire voir comme
les
chose dey retard o vous allez penser
dire
na 8 edey knack e o Oya, entrez modo
faisons que nous commençons dey go avant 2Face
commencez dey m'ennuie o ami Oga,
prenez le téléphone, faites-vous appeler
un m
o Je fais appeler, dis, suis, dis nous
dey come e o Faire qu'il ne soit pas comme dire
nous ne perdons pas e Tubaba, nolele,
il va chanter le spectacle Mais le hoda
être plein pour la route e o Quel genre
yawa soit ce e o Dieu merci, nous ne
atteindre la fête o Juste à temps,
que vous nous dites, ils commencent
les
montrer à tous les garçons le dem, dey
flex o je leke leke dey jouer pour
les
kwan di yo Oya, passe-moi la bouteille
et sucer le yaro Faire commencer
dey
quaff e o Quaff et quaff till
les
end e o Kolo, quaff, me sef, je vais
quaff e o
Repeter le refrain
Verset 3 Voir, il est permis d'obtenir
coquine dans cette plantation,
tonite
(2x) Mais tu as, tu dois faire
votre
Dieu un peu de gloire Essayez de venir sans
une arme à feu vous Dieu une gloire, essayez
venir sans arme
un partenaire, fais juste ce que tu veux
Dieu, gloire, essaye de venir
sans pistolet Attrapez l'ambiance et
avoir le sentiment Dites-moi votre homme
que tu roules
Répéter le ch?ur jusqu'à la décoloration
- Right Here - 11 vue(s)
- Holy Pass - 2 vue(s)
- My African Queen - 3 vue(s)
- Enter The Place - 3 vue(s)
- Thank You Lord - 3 vue(s)
- Ocho - 2 vue(s)
- Go Down There - 4 vue(s)
- Appreciate It - 4 vue(s)
- One Love - 1 vue(s)
- Free - 2 vue(s)
- No Shaking - 4 vue(s)
- Excuse Me Sister - 8 vue(s)
- Outside - 5 vue(s)
- True Love - 4 vue(s)
- Nothing Dey Happen - 4 vue(s)
- Oh Papa - 3 vue(s)
- Nfana Ibaga - 4 vue(s)
- Jungle Don Mature - 2 vue(s)
- E Be Like Say - 3 vue(s)
- I Sing - 7 vue(s)